Kizz Daniel - Eh God (Barnabas)

Песня "Eh God (Barnabas)" - исполнителя Kizz Daniel - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:04

Размер: 4.5Mb

Прослушано: 135

Жанр:Африканская

Клип к песне Eh God (Barnabas)




Текст песни

Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!